Verified Customer Feedback

Verified Ratings (1)

1/5
1 out of 5

1 verified rating

Comments from Verified Purchases(1)

1 out of 5

it is not in english

How can you be selling foreign games in naija like in what sense is that possible the game is not in English it's in Deutsch and I'm not even pissed it's in Deutsch my own is you no even put say na Deutsch na English dey there na why them no dey patronize una again I no even fit return am because una go whine me more Kai konidafuen you people oloun

18-05-2026by Ogboro
Verified Purchase